All the skele wey we carry
Make over sabi no go kill person
Update me make we share raba
Is better than minus one kobo
I no know before e no dey
I for no go the place e no dey
Dem no tell me before e no dey
If you don dey you don dey
Many many things eye don see
You can never come between me and my money
Giran nimi mi o n shomo mummy
Keto bami ema ko lo ba Jesu Kristi
Make over sabi no go kill me
Na over sabi dem kill person ooo
Everytime I'm needing me some green to set me ablaze
So everyday I put my life on the line
Make over sabi no go kill person
Because many many things eye don see
You can never come between me and my money
Giran nimi mi o n shomo mummy
Keto bami ema ko lo ba Jesu Kristi
Many many things eye don see
You can never come between me and my money
Giran nimi mi o n shomo mummy
Keto bami ema ko lo ba Jesu Kristi