LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Magic

•

2022

Single lady

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hmmmmm hhmmmm

Man I been with lotta girls
Me I don dey with plenty women
But single mothers are the best
Dem no go ever repeat wetin do them
Dem say na once bitten is twice shy
Every single lady want a nice guy
But dem no too dey hear word
Especially all those fine ones

She fit get brest make she no get sense
She fit get yansh make she no dey reason
She get hear but she no dey listen
My baby too dey over calculate o
She fit get yansh make she no get sense
She fit get brest make she no get sense o
She get hear she no dey listen
Take it slowly o

Do am jeje
If you dey carry your body o
You dey kill me no be small small
With the way you dey carry your body o
Do me jeje jeje
If you wan dey carry your body
Baby do me jeje je
If you wan dey carry your body

If you wan dey carry your body do am jejely
If you wan dey catwalk baby make you dey consider me
Cause each step that you take e dey make bad man
Just wan fade away
Each step that you take e dey make me wan fade away
Omo I go buy you plenty things
Omo I go buy you teddy
Omo I go buy you plenty jeans
Baby I go buy you Fendi
Buy you fine skirt to dey slay for me oo
Ma lera
Maa lera momi
Ma lera
Malera momi o

Do me jeje
If you wan dey carry your body o
Baby you dey kill me no be small
With the way you dey carry your body o
Do am jeje jeje
If you wan dey carry your body
With the way you carry your body

Tega kan bayi
Tega kan bayi
Emi lon peni Tega kan bayi
Jogbo street o

PUBLISHERS

Lyrics © VUGA MUSIC INC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Magic

2022

01

Pay me

Otega

02

Everytime

Otega

03

I cant say sorry

Otega

04

Single lady

Otega

05

Holy One

Otega

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist