All of my guys won shey dada
Won shishe lon shen gbowo everytime
Mo de ti gbera like six times
And I don tey for the street like street light
Got to get it right all the time
If I no get am I no get life
I just dey hustle for my money o
Just got to get this money on my mind
I just got to get this money on my mind
For this money I be physco
If you no pay me ma fa ijogbon
I'm very very honey today
And na money fit quench my konji
E don do juju na wetin dem talk
When I dey make my money eee
I just dey hustle for my money o
Just got to get this money on my mind
I just got to get this money on my mind
For this money I be phsyco
If you no pay me ma fa ijogbon
And na money fit quench my konji
E don do juju na wetin dem talk
When I dey make my money eee