Make I no let them deceive me
Dem fit to deceive person o
Everything I need I'm gon find o
I no even care the sacrifice ooo
I go reach where I go reach
Day by day I dey say my prayer
May this holy one never go astray
Day by day make I dey make my paper
Day by day I dey say my prayer
May this holy one never go astray
Day by day make I dey make my paper
I dey smoke away my sorrows
Chop life like no tomorrow
I go reach where I go reach